Download Latest Naija Music and Video


Khaid – Rover Ft. Ayo Maff (Mp3 & Lyrics)

Rover Ft. Ayo Maff Mp3 Download

Admin Avatar

Posted by SONTRUST LoadedmoreMp3

Khaid – Rover Ft. Ayo Maff (Mp3 & Lyrics)

Artist: Khaid

Track: Rover

Featuring: Ayo Maff

Genre: Afrobeats

Year: 2025

Total Played: 500 plays

Updated: Monday, 25 May 2026, 12:59 am

Save Audio

Khaid, a veteran Nigerian music figure, has set free a debut titled “Rover.”

The record features Ayo Maff, a talented song composer gaining visibility, enhancing its appeal.

Khaid & Ayo Maff Lyrics

I give my heart say make I love
October 2022
Dem break my heart for my domot

I Dey for backseat of my rover
With my dealer we Dey talk about the mulla
You Dey for backseat of your rover
With Anita wey you jam for ipaja

If you get business make you call me
If you get wahala make you call God
When you back my billing I go forfiet
Cause you fit to shank me when e don red

Ohhhh
I Dey for backseat of my rover
(Rover rover rover)
With my dealer we Dey talk about the mulla
(Mulla mulla mulla a)
You Dey for backseat of your rover)
(Rover rover rover)
With Anita wey you jam for ipaja

Ah ah Hasta el fuego, Hasta el fuego
Omo wetin dey sup
Mo wo telemundo, mo wo telemundo omo I no fit chop
Say me have had enough
Who said money can’t buy love
Mo ra casamigo for my amigo
Shey you know how it goes

If you get the raba make you buy the GLE (Aje)
When you get money you go know your enemies
100$ la fin gazo tori amaka
Igba to le mi mo japa lo le uncle K maraba

Ohhhh
I Dey for backseat of my rover
(Rover rover rover)
With my dealer we Dey talk about the mulla
(Mulla mulla mulla a)
You Dey for backseat of your rover)
(Rover rover rover)
With Anita wey you jam for ipaja

Tell my padi I’ve been chasing bag to hide away my pains
Men I shuffle down my days and I choose the one wey be holiday
Cause when e red nobody go ask me where e Dey
Even my man go talk say when them Dey share grace where you Dey
Na why I no fit penkelemesi o
I Dey move like I’m Lionel Messi oo
Omo small thing Dey make me vex o

Watch your mouth I no Dey for your set o
Your mate Dey work you Dey flex o
You Dey think life na girlie oo

Ohhhh
I Dey for backseat of my rover
(Rover rover rover)
With my dealer we Dey talk about the mulla
(Mulla mulla mulla a)
You Dey for backseat of your rover)
(Rover rover rover)
With Anita wey you jam for ipaja

For More Music lyrics and Mp3 download like this {CLICK HERE}

Stream, Listen & Download Rover By Khaid ft. Ayo Maff Mp3 Below šŸ‘‡
Rover
Rover
Khaid ft. Ayo Maff
Afrobeats • 2025 •
0:00
0:00
  • DOWNLOAD AUDIO
    Disclaimer: All music files and content on LoadedmoreMp3 are provided for promotional purposes only. If you own any content and want it removed, please read our DMCA Policy or Contact Us for prompt removal.

    Do you want the lyrics of this song? Click here, or use the download button below to download the Mp3 song

    Frequently Asked Questions

    You can download music like Khaid – Rover Ft. Ayo Maff (Mp3 & Lyrics) by clicking the download button on each song page. All downloads are for personal use.
    Yes, all music on this site including Khaid – Rover Ft. Ayo Maff (Mp3 & Lyrics) is available for free download for personal use.
    Yes, you can request songs using our contact page using the request form. We will try to upload it as soon as possible.


    TRENDING NOW

    Ɨ