DJ Tunez – Money Constant Ft. Wizkid, DJ Maphorisa & Mavo Mp3 Download & Lyrics
DJ Tunez collaborates with Wizkid, DJ Maphorisa, and Mavo to release a new track titled “Money Constant.”
DJ Tunez, known for his association with Wizkid and hit-making skills, showcases his musical talent by uniting top artists from Nigeria and South Africa.
The song features Wizkid’s smooth and luxurious vocals, complemented by DJ Maphorisa’s energetic Amapiano sound.
Money Constant song by DJ Tunez Ft. Wizkid, DJ Maphorisa & Mavo Lyrics
Ogbafia, Big Wiz, K-way, KilobizzyThis is not child’s play oDjembe, djembeIf you hold your backy, spark amYou no fit dey hold my weed (spark am, kilo)Ogbafia, shey you no dey see my suit? (Ogbafia)Jidenna no fit do pass Kilogbede (I’m a mafia)K-way, Ogbafia, Big Wiz, KiloNo more way for poor people, yeah, yeah, yeah, kilolo
Sexy girls from my city (Lagos), Lagos (omo to san)They don’t know we get the status (status)Money talk, I shut up (they don’t know we get the status)No dey talk too much again, ‘gainEasy, life is easy, kilobizzyOgbafia (Ogbafia), Wizzy, OgbafiaThey no fear, comot am for mindI dey lie, e dey my mindThe money dey my mindThe money wey you dey owe me, you go pay me, todayMake you no go jonz me, Ogbafia dey my sideMen mount, Maphorisa, any time you see my money, pull am closer, kiloIf you owe me my money, you go pay me my money o (money no go complete)Money no go completeShow my colour (show my colour)On my Istanbul love, on my sisi eko (K-way)When she pull up, we go djembe (we go djembe)When she pull up, we go danceKẹsẹ kẹsẹ, gbẹsẹ, gbẹsẹ, gbẹsẹ, babyWhen she pull up, we go djembeWhen she pull up, we go danceKẹsẹ kẹsẹ, gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby o (kilogbede)You know me, I want something for youNo dey djembe me o, ayNo dey djembe me o, baby, K-way (let’s get it)
Sare wa gba (ko le bami wawa)Fast, fast (fast, fast)The money constant (the money constant, ko le bami wawa)Fast, fast (fast, fast)Sare wa gba (ko le bami wawa)Fast, fast (fast, fast)Know the money constant (know the money con’)
Kẹsẹ, Maphorisa go kẹsẹWizzy kẹsẹ, even mami go kẹsẹSpend the money like it’s nothing, sho fe gba femi bodyOya, baby, gbedu, make we djembeYeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeahYeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeahBacky dey, Wizzy deyThe girl dem dey, omo, plenty dey o, dey, deyMoney dey, Prada dey, no come take am play o, play, playWizzy dey, backy dey, Maphorisa dey o, dey, deyMami dey, DJ Tunez self, e don dey, dey, dey oYeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeahYeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, take am
Mo ma lo koba miAnd you know the money coming constantlyBaby, sho gba miAnd you know the money coming constantlyAnd I focus, and I do loveGet the kele wey go chop meOya, jo mo sare wa gbaYou don see am, eni wa (constant, yeah)
Sare wa gba (uh-huh), Ogbafia oEni wa, make the money constant (money con’)Sare wa (uh-huh), Ogbafia o (Ogbafia o)Eni wa (eni wa), make the money constant (yeah, the monstant o)
When the money constant, money con’Money con’, Ogbafia o
Make the money constant, money con’When the money constant, money con’Money con’, Ogbafia oMake the money constant, money con’
For More Music lyrics and Mp3 download like this {CLICK HERE}
Do you want the lyrics of this song? Click here, or use the download button below to download the Mp3 song