Patoranking – No Jonze Mp3 Download & Lyrics
A new song called “No Jonze” by Patoranking, a talented Nigerian artist known for reggae and dancehall music. This song follows his earlier album “World Best,” which includes 15 exciting tracks.
“No Jonze” is an enjoyable and lively song, perfect for anyone looking to add some interesting music to their playlist.
Bella Shmurda – Bounce Ft. Seyi Vibez // DOWNLOAD MP3
Patoranking – No Jonze Lyrics
Don’t need apologies
Keep the same energy
I no dey chill with frenemies
If e no concern you
Just comot body
Ummmm
You know say me I no get isoro
If you get money better niso
This kind of Gbedu dey scatter igboro
PATORANKING there’s no other me
Make you no go dey Jonze
Like say you drag ilolo
You dey hear the sample lo lo
And your head dey touch you no know
Make you no go dey Jonze
Like say you drag ilolo
You dey hear the sample lo lo
And your head dey touch you no know
My money big Oganigwe
My money big Oganigwe
Bend down whine and scatter the place
Dem dey dance and scatter the place
My money big Oganigwe
My money big Oganigwe
Bend down whine and scatter the place
Dem dey dance and scatter the place
Make you no go dey Jonze
Like say you drag ilolo
You dey hear the sample lo lo
And your head dey touch you no know
Make you no go dey Jonze
Like say you drag ilolo
You dey hear the sample lo lo
And your head dey touch you no know
Man ah come up with some kind rhythm
Wey me I cook up inna my kitchen
Sweet body like goal ina dying minute
Hey hey hey hey hey hey hey
Body Language
Telling you to jo
When you hear the gbedu
Make you dance and kpologo
Inna the party we go flex and jogodo
Scatter your ololo
Make you no go dey Jonze
Like say you drag ilolo
You dey hear the sample lo lo
And your head dey touch you no know
Make you no go dey Jonze
Like say you drag ilolo
You dey hear the sample lo lo
And your head dey touch you no know
My money big Oganigwe
My money big Oganigwe
Bend down whine and scatter the place
Dem dey dance and scatter the place
My money big Oganigwe
My money big Oganigwe
Bend down whine and scatter the place
Dem dey dance and scatter the place
For More Music lyrics and Mp3 download like this {CLICK HERE}
Do you want the lyrics of this song? Click here, or use the download button below to download the Mp3 song