Download Latest Naija Music and Video


Kojo Blak & Lasmid – Balance (Lyrics)

Balance Lyrics by Kojo Blak & Lasmid

Admin Avatar

Posted by SONTRUST LoadedmoreMp3

Kojo Blak & Lasmid – Balance (Lyrics)

Artist:

Track:

Total Played: 0 plays

Updated: Monday, 25 May 2026, 12:36 pm

Save Audio

Kojo Blak & Lasmid Lyrics – Balance Lyrics

Wait
I go give you balance
Oh Alimatu challant
No man fit to dey cross carpet
Commot body my money gallant
Oh
Make I give you balance
Oh Alimatu challant
No man fit to dey cross carpet
Commot body my money gallant

Poposi po po po po
Come make I scatter your moto to
Sey make I handle you raw kpokpo
W’adie bi ɛyɛ mi dɛ dodo
Lady oh bokoko
Body dey sweet me like cemo cemo
Kwɛ bɔni odamɔ nɔ
Lead make I follow your tempo

Steadily ringing your line everyday day
Cause I don’t know where to find you my lady
Know I been messing around all the time
Wo wo wo
Girl I got rounds rounds for my AK
And I got fans everywhere in the city
But I want dey by your side all the time

Wait
I go give you balance
Oh Alimatu challant
No man fit to dey cross carpet
Commot body my money gallant

Oh
Make I give you balance
Oh Alimatu Challant
No man fit to dey cross carpet
Commot body my money gallant

Tiki – ri Taka -ri
Odo oo
Open up I dey knock on your door
Make I give you the money and spread all your apparatus
Cold War
Mon Bebe I go make you de run
Arch your back make I see through your hole

I need e e e your watermelon
Don’t leave me and go
(Ah mm )
When I’m feeling cold
Girl wo yɛ hot wo hye hye me kuro
Sɛ nea me hia wo no
Me nsa nka wo deaa me nfa nkyɛ wo o baby Mona
(Mm) Obimo wo de wo body no bɛ kum me oh
M’ani agyina wo oo

Steadily ringing your line everyday day
Cos I don’t know where to find you my lady
Know I been messing around all the time
Wo wo wo
Girl I got rounds rounds for my AK
And I got fans everywhere in the city
But I want dey by your side all the time
Dey dey dey oh

Wait
I go give you balance
Oh Alimatu challant
No man fit to dey cross carpet
Commot body my money gallant

Oh
Make I give you balance
Oh Alimatu Challant
No man fit to dey cross carpet
Commot body my money gallant

Stream, Listen & Download By Mp3 Below 👇
0:00
0:00
  • DOWNLOAD AUDIO
    Disclaimer: All music files and content on LoadedmoreMp3 are provided for promotional purposes only. If you own any content and want it removed, please read our DMCA Policy or Contact Us for prompt removal.

    Do you want the lyrics of this song? Click here, or use the download button below to download the Mp3 song

    Frequently Asked Questions

    You can download music like Kojo Blak & Lasmid – Balance (Lyrics) by clicking the download button on each song page. All downloads are for personal use.
    Yes, all music on this site including Kojo Blak & Lasmid – Balance (Lyrics) is available for free download for personal use.
    Yes, you can request songs using our contact page using the request form. We will try to upload it as soon as possible.


    TRENDING NOW

    ×